Emir of kano, Sanusi don talk about im marriage with im new 18 years bride, im say the lady we dey talk about don reach.
# 18 years old and don ripe for marriage under both Nigeria and Muslim law.
# He come say talk am say the bride go still go UK go continue her study for computer science as she get A for im O level result for computer.
# He say all im wives dem be graduate and dem even work join am sef and so this new one go join be graduate
# He don talk am say im no be oyinbo oo, na Fulani Muslim him be, although he go school
No comments:
Post a Comment