Denrele fall comot stage when him dem roll im head like fan
Konfam pipu, popular show host don fall comot fashion runway as him dey show im talent for one event for portharcourt, this one dey funny die. The video don reach everwhere oo. Pipu say when him dey roll him head like fan, na so he come do chinese summersault fall comot stage, we pray say him no wound.
No comments:
Post a Comment