
Konfam Pipu make una follow dis google celebrate bcos dis pipu don try well well o. Ok tell me say u neva ask google question before, u see say dis tin don help plenty pipu answer all the question wey dey wan know for this life. Some pipu dey ask question like " When I go marry". Na una sabi o..lol
Apart from that, shey una know say na bcos of google pipu like us fit dey post konfam tori for blog like dis? Na dem do am o, dem don try well well. Na bcos of dem una fit use android fone, watch film for you tube, send email and plenty plenty tins. Dem don turn 17 years today.. Make we look small tori as dey take start...
No comments:
Post a Comment