Monday 21 September 2015

Go Slow Don Tanda For Ikorodu Road



Konfam Pipu wey dey road dis morning, we don hear news say Ikorodu road dey blocked, e b like say na trailer wey full for road dey cause dis one.
Many pipu dey follow tok say their area sef follow block. Make una yan us how d traffic be for una area dis morning...





No comments:

Post a Comment