See am for here:
"I pledge to Nigeria, my country To be faithful, loyal and honest,
To serve Nigeria with all my strength,
To defend her unity and uphold
Her honor and glory.
So help me God''
If u talk ur own and e konfam well well u go win awoof kredit. If no be konfam tin u talk u no go win o. Put ur ansa for comment with ur email and the word ''Recharge me MTN'' if na MTN u want or ''Recharge me ETISALAT'' if na dat one u want. Oya start shap shap...
I dy pledge to nija my country, to dy correct, cme dy hounble, cme dy talk d truth 4 my country. 2 gv nija my country all my power, cme stand 2 mak peace 4 nija, I go cme stand tall 2 gv nija my support, So God go help our country. Recharge me etisalat. Damiannkurumeh@gmail.com
ReplyDeleteI pledge to 9ja my country, to dey faithful, loyal and humble as e dey hot. 2 help 9ja wit all my power, and to defend everybody for 9ja b4 dem shoot bird him mama fly, I go cme stand tall 2 gv 9ja my support, So make baba God go help me. Tuale Bros. Abeg Recharge me Glo kennethotabor@yahoo.com
ReplyDeleteWats up my konfam people.
ReplyDeleteKonfam pipu, I neva see my awofff oooo
ReplyDeleteUna too much jaree. I ddon get alert.
ReplyDeleteWhat a amazing content is this, I just love it❤✅😍
ReplyDeleteFree Kredit
Mkt Result