Konfam pipu efribody dey happy as dem don release Chief Olu from the bad pipu wey Kidnap am. Them release am yesterday and him talk say the place dey like hell fire for am bcos na for ground him dey sleep all the time wey him dey for dat place.
Police IG Solomon Arase, don come out talk say na the police save am and say dey no pay the bad pipu any money. Weda na true or na lie, we thank baba God say the man dey alive.
No comments:
Post a Comment