
Boko Haram gather celebrate salah with dem family for big field for Sambisa forest
Konfam pipu as we dey jollificate for salah, na so dem Boko Haram sef dey do deir own flenjo. These boko haram pipu reach hundred, even pass sef. Dem don send picture and video wey we go see, make we sef no say na enjoyment dem dey.
No comments:
Post a Comment