Monday 21 September 2015

AHA! AWOOF DON LAND FINALLY!!! E FIT BE YOU OOO!!!



Oya Make Una Run Load dis card shap shap.
The rules be say, d 1st person wey comment go get the kard. For MTN, u go say ''RECHARGE ME MTN'' for GLO u go say ''RECHARGE ME GLO''. After u comment, abeg write ur email so dat we go send am inside ur email. ENJOY!!!

MTN: 028943...
GLO: 224843.....

7 comments:

  1. This comment has been removed by the author.

    ReplyDelete
  2. Recharge me mtn kennethotabor@yahoo.com

    ReplyDelete
  3. RECHARGE ME GLO josichuks@yahoo.co.uk

    ReplyDelete
    Replies
    1. I neva see am oooooooooooooooo...."komfam" oooooooo

      Delete
    2. Nna mennnnnnnnnn,i don get alert...Na Godwin...Tukere tukere....

      Delete
  4. I don get Alert oooooo....Na Godwin oooooooo......KONFAM9JA,Notin do una...Una Gallant Wella

    ReplyDelete