
Her name be Maquita Alston and she be teacher for one high school inside UK. The tori be say the woman don chuk like 5 boys wey be 17 year old for the school.
The konji wey dey hold the woman no be here o, but as e be so, dem kari the matter go court, the principal for the school don sack the woman and the court give am 5 years probation with fine. Nawa o!
No comments:
Post a Comment