Wednesday 9 November 2016

USA Election 2016- Donald Trump Don Win OOO!!!

Donald Trump don win the 2016 USA Presidency election o! upon the plenty bad talk wey dem talk for Donald Trump na him still win o.

Friday 21 October 2016

Look Angel Wey Them See For Sky (Video)

 

One man for South Carolina see one cloud wey be like angel as him dey road. Weda na angel or na normal cloud o, we never sabi. Look the video for here...

Thursday 20 October 2016

Look The Bad Bad Fim Wey Tonto Dike Do That Year

Tonto Dikeh acting sensual with another actor 

Thank say she don marry o, look the love fim wey she been dey act before. Some pipu kari all the love love fim wey she do go post am for internet.

Chisos! Look The Thing wey One Girl Talk

 

Nawa o, make una shine eye wella o, girls no dey smile at all.

Wednesday 19 October 2016

Konfam Joke Of The Day!

Image result for someone laughing hard nigeria 

HUSBAND: Sweetheart!
WIFE: Yes honey!

Look As Dem Flog This girl for Indonesia

sharia laws 

The Indonesia pipu dey serious o. Them no dey take cane dey play o. Look as dem flog one young girl bkos dem catch am with im boyfriend for one korna.

Arab Man Talk Say Him No Marry Again O!

Image result for groom divorces wife because of make up 

How person no go look him wife face before him marry? one Arab man vex say him no wan marry him wife again the day wey him kari d woman go beach.

Look The Teacher Wey Chuk 5 Boys For Inside School

sex with students 

Her name be Maquita Alston and she be teacher for one high school inside UK. The tori be say the woman don chuk like 5 boys wey be 17 year old for the school.

Look Cloth Wey Aisha Buhari Wear Go Belgium

Aisha Buhari rocks N1.2million cape to Belgium 

Recession dey, recession dey, but our 1st lady no send o! The cloth wey she wear go Belgium reach N1.2 million o! We never join the jewelry wey she wear with the bag wey she kari go!

Look This Woman Wey Send Boiz Go Kill Im Husband

 

Nothing wey person no go see for this life o, e get one woman wey send boys make dem kill im husband for inside Lagos. The tori be say the woman give dem N500,000 for the job, but as dem dey try kill d man dem no succeed.