Thursday 20 October 2016

Look The Bad Bad Fim Wey Tonto Dike Do That Year

Tonto Dikeh acting sensual with another actor 

Thank say she don marry o, look the love fim wey she been dey act before. Some pipu kari all the love love fim wey she do go post am for internet.
But the actress don come out talk say as she don marry she no fit dey act all those bad bad fim again, bkos im primary duty na im husband and children dem. Make una open one eye look this one wey she do that year...



1 comment:

  1. Anyway. ... nah before before thing.... she Don turn a better person now.

    ReplyDelete